Ticker

6/recent/ticker-posts

Spirit of the DEEP

The LAMB of God sits on the THRONE with a LAMP that sees beyond DRONES

I TEAR IT REAL no matter the TERRITORY; words from ELROI is what I AIR RAW

Grace don BREAK DOWN the DEBT of SIN; Mercy sef BREAK UP DEATH from the SCENE

SECRET PLACE wey I dey enter DEY PRAY; don OPEN PALACE for me - DEY PLAY

.

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

River from Bible to people raising cups

Spirit of the DEEP - poetic gospel,poetry,clean poetry,

.

I be the BEACON wey dey BECKON FAVOUR into the atmosphere of LABOUR

I bring JESUS into the ATMOSPHERE; comes with a GEEZ-SOURCE AT MOST FAIR

I show as SHEEP coz my ACT MUST FARE; When I show as lion, the EARTH MUST FEAR

ADVANTAGE MINUS VINTAGE - Wetin OTHERS dey FEAR dey FEAR my ORDERS

.

RIVERS wey no dey REVERSE; the FLOW FOLLOW the path of God wey no fit FALL-LOW

Tell CUP wey no try sey I dey BREAKUP; doG wey BacKBITE, na God go BITE BacK

No matter what storms my GP TANK, I take the CHILL PILL and give THANKS

As I OVER FOLLOW, my cup sef OVERFLOW; life FOLLOWS my BELLY-FLOWS like TELLY

.

The Higher Realms of GLORY STORY; the Spirit of the DEEP is also Spirit of DRIP

My MONEY-POINT is Living waters DRIPPING to my PALM and e PAY pass PALMPAY

SAPA CHUKUCHUKU smoke IGBO but can't CHOOK me pain coz na my God the IGBOs call CHUKWU

Every Spirit must OBEY including OPAY; transit from to OWE PAY go to OWN BALE

.

As the WORLD dey show me CRAZE, God's WORD sef dey show me GRACE

Dem try play me like RONALDO but MERCY CHIN UP for me like CHINWO

Dem POINT me PIN to PINPOINT me and MONITOR me to MOURN IT ALL

But wherever THIS GRACE is THIS LOCATED, DISGRACE is DISLOCATED

.

God and I have this GREAT TIE; no other covenant is GREATER

This one no be THEORY, he practically makes the TEA ALL REAL

As OKRO jam GRATER to GRATE; ALL CRAWL to the GREATER to be GREAT

If POTFOLIO na the POT I FoLLOW, my PORT FOR LOW unlinked to the MOSTHIGH

.

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Post a Comment

2 Comments

  1. Great writer 🥳, you're doing well boss 👍🏼

    ReplyDelete
    Replies
    1. Your comment dey always do me like sey I dey chop GINGER. Thanks dear.

      Delete