ANCIENT OLDIES HOLD LEASE on me but ANCIENT of DAYS RELEASE me into REAL EASE
Not only did I win mine, I WON THEIRS; If I had a zodiac sign, that will be sign and WONDERS
SIN NATURE replaced by Christ's SIGNATURE, NO CHORE of LAW nears NURTURE of GRACE
When I connect to God, e dey be like WIFI; prayer na the PASSWORD - and his WORD no dey FAIL
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
PRAYER BENT KNEES - prayer,poetry,poetic gospel,
.
As Haters dey do wetin DEM FIT, God dey knack dem wetin FIT DEM
I pray fire, I PRAY ACE and e must surely end in PRAISE
Na who dey chop DEVIL BEANS, WEAVIL dey show premium EVIL
But I don MaP road with the WORD so the WORLD no fit PaM me
.
Goliath Winchi man chant juju dey rant but me ALRIGHT LEFT with God
The more their incantation go YABA LEFT, the more I hold ground for ABBA RIGHT
Dem jangilover KITIKITI to and fro like mosquitoes wey dey find blood for EKITI
But na God scatter dem KATAKATA like sandsand inside flood for KATANGUA
.
Same God that put AFRICA in A FREE CAR, and AMERICA in A MERRY CAR
He put me in a FIAT without asking where the FEE AT; driving me crazy like I'M A REAL CAR
He AFFORDS to quicken me than A FORD; that's HOW THE speed overtake AUDI
No be CHEAP effort make me fast pass JEEP; not in BENTLEYS but on prayer BENT KNEES
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
0 Comments