Ticker

6/recent/ticker-posts

GOD NO SUNBALAJA

 Devil sabi CHARM MAN but Jesus na the CHAIR MAN wey dey CHEER MAN

No matter wetin DEM DO to TEAR MIDDLE, dem no fit corner me Like TEMEDU

Their eyes JA pass SULEJA with CAPITAL wey pass ABUJA but God no SUNGBALAJA

Dem show face to OFF my PEACE but my big God wey dem jam force dem PISS OFF

.

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Sleeping while Jesus is keeping watch

GOD NO SUNBALAJA - gospel poems,poetry,pidgen poetry,clean poetry,

.

Strange hands on my GLORY thinking "WE DIE HERE"; God change the hands STORY to WITHER HERE

I no DEY PLAY if strange ALTARS  SHADOW me; I DEY PRAY and ALTER them by shining through the SHADOWS

UTTER NATIVE TONGUES like a SONG WRIGHTER; no better ALTERNATIVE GUNS as a WRONG RIGHTER

Join Angels to "SHOUT HALLELUYAH"; speak to the devil with your Index finger on lips, "SHOUT!! YOU'RE A LIAR"

.

No matter the ACTIVE HATE they ACTIVATE; I dey DAPADÀ coz love na my AGBADA;

OJUJU CALABAR find OLD JUJU KALA BUY, but na  KABASH I use break their CALABASH

Spiritually WOKE -  I no dey SUNGBALAJA - my face show no be JOKE - I no be LAGBAJA

Life's CRAZE for piss me off but I no dey hin BLADDER; na GRACE carry me reach here no be OCADA

.

Satan had to STAND DOWN his OJORO as God’s love dey SIT UP for me GOGORO

When I LIE DOWN on the FLOOR he’s the TRUTH that stays UP without FLAW

Because I WATCH and PRAY at THE FEET of the MASTER ALWAYS PLAUSIBLE

I don dey PLAY and WATCH the DEFEAT of the MONSTER IN ALL WAYS POSSIBLE

.

I CARRY the WORD's HEM of SANITY to CURRY the WORLD's REALM of REALITY 

Not knowing what my God CAN DO, they tried to burn me out like CANDLE

I WIN THOSE coming through WINDOWS crashing their OPERATING SYSTEM

And break the DULL ONES coming through the DOOR like baby DOLLS TOO

.

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Post a Comment

0 Comments