Ticker

6/recent/ticker-posts

STRUGGLES OF MANHOOD


The MANIFEST shows than MAN IS FIRST in this Human RACE to the BAKERY
Starts from WINNING MILK from mummy's chest  till he becomes the BREAD WINNER
But society redefined the struggles of MANHOOD to hide MAN in the HOOD
Even BOB found it RISKY to be a man and preferred to choose BOBRISKY
.
#life_related_poems #life_related #poetry #poetry_and_politics #politics_and_poem #poetry_in_literature #pidgen_poetry

man behind bars

STRUGGLES OF MANHOOD - life related,human,inspirational poem,
.
The MASSES like the MASCuline with the MASK ON; president doing the MASS CON
And let them PRAY our FARM ILLY to PREY on FAMILY; as food by FAR MEALY
As I no gree Kabal to use money chop me like YAM, dem say I STEW PEAD
FEMinist wey no fit FEM my mouth like PUPPET tags me the POOP HATE
.
Man wey no fit act "lead role" like STEVEN SEGAL, life smoke him heart like STIFFENED CIGAR
Man GINGERS and Grinds for PEPPER not even to cut ONIONS, but sey make life no show am PEPPER
This struggle REAL pass ESTATE; LEAVE out the BAR and man LIVES as if in BARS
Na Man of VALOUR wey get money dem dey call man of VALUE; money makes them VALUE YOU
.
I no wan know your MOTTO; hold your T-FARE before entering relationship MOTOR
It's RARE to find babe wey ready to LAP; Dem go LEAVE you at the REAR - no CAP
How you wan take WALK with SWAGGER; if your WORK no be the BANGA
She sef go happy CATWALK with some POSE; sey her man's WORK got all the POISE
.
Whether na GEN-ZEE or OLD-GEE, no food for man wey LAZY wey no HOLD GEEZE
Even if you OBEY WORK so as not to OWE PAY,  till head jam BLOCK like BULL wey no get LUCK;
 if you no still HOLD BALE dey WALK like OPAY, see finish go do you WAKA like BULLOCK
Easier for WOKE girls to increase value without RESORT; than for a WORK MAN with no RESULT
.
The LIST of things life forces man to  PROVE are HARD; and one of the LEAST is to PROVIDE
One small girl fit slap man wey MATURE; and e go still be crime for man to show him MACHO
MAN TOOL turned MAN TO a see-finish MANTLE, upon sey man dey STAND on his toes
Person without anything for UPSTAIRS leave staircase to come STEP on man's toes
.
Woman wants man to PAY her ATTENTION; family with BABIES need man to PAY BILLS
As he Stash cash in stacks without slack for family, this stance can create unhealthy distance
So he reduces his CHEETAH speed to bridge GaP between him and his woman as CRUCIAL
Life can be a CHEATER that makes reversed case scenario leave him as a  PaG in CROATIA
.
ATTENTION PAYS EARNING THYME from those who care to PAY ATTENTION ANYTIME
EXCESS EXES MANIPULATING MAN NIPPLE, HATING; EX SQUEEZES EXCUSES to ONLY FANS
ADULT WANTON TALES burn moral WICK HEAD till SICK IN distrust PATTERN EATING THIRST
Yet they don't KID about WANTING to TAIL man as WICKED for SEEKING a PATERNITY TEST
.
#life_related_poems #life_related #poetry #poetry_and_politics #politics_and_poem #poetry_in_literature #pidgen_poetry
..
Sabi Woman go turn house to HOME; no be just to form detective like sherlock HOLMES
She dey use CHOCHOCHO cover up for where her man no know how to show WORKINGS
Unlike ANNOYING THING wey FOLLOW to chop man CHOCOLATE till he CHOKE and LATE
ANOINTING FLOW like OIL on her PALM; no be PALMOIL but dey fry small chops give man chop
.
In trying hard to MAN UP, we get another MAN DOWN; many DOWN TIME in man DOWN TOWN
Garri no believe sey e fit rise; na water Ginger am; dey with your FANS - na dem go BLOW you
Soup on fire thinks he hot till dem PEPPER am; it's all SPICE with THYME but soup felt IN-SALTS
TAKE DOWN SHIT rather than GIVE UP your SHEET; life SCHOOL get stease, you sef get CLASS
.
Only one life - no extra sheet; don't flush it down the toilet in exchange for some five-star shit
PEACE underrated while PISS overrated; tell who dey cut ONIONS sey e fit make am shed tears
Your EXTRA-GYRATE around the FAKE go force you to dey EXAGGERATE your FLAKE
If they see the CON FAKES in your CORN FLAKES; no GOLD ANYMORE for your GOLDEN MORN 
.
#life_related_poems #life_related #poetry #poetry_and_politics #politics_and_poem #poetry_in_literature #pidgen_poetry

Post a Comment

0 Comments