Ticker

6/recent/ticker-posts

ODDLY THANKFUL

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
.
I fit no join dem MEN TOUR but na God be my own MENTOR 
Some MEN TALL and are MEANT to have MINT Like MENTHOL
But as God add GREEN to their GRIN make dem fit GLOW pass GLO
Their pride com loud pass MICHEAL POWER till Angel Michael off their MIC
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Lady under sun amidst sunflowers kneeling and praying on a mat

ODDLY THANKFULODDLY THANKFUL - poetic gospel,praise/worship,poetry,prayer,
.
EVEN if WAHALA is TANK FULL, WALAHI, I'm ODDLY THANKFUL
Dem be MONITORING my MONEY TOURING like BILLION FANS after my BULLION VAN
Based on sey to EXCEL CUTE; my excellence na wetin Christ don already EXECUTE
That's why I'm forever LIVING this GOOD LIFE called the GOD LIFE; makes me a god on earth
.
NEPA fit OFF their SIDE, jesus na the light wey dey switch ON MY SIDE
Woke up today not minding seeing my switch IN OFF; coz I see that God is ENOUGH
Infact the BÀBÁLÁWO on their SIDE say make dem ask which BÀBÁ NLÁ WO dey my SIDE
As I dey THANK my big God for UP; Satan continues to TANK DOWN 
.
Man like BILL GATES for don block me, use GATES secure himself from BILLS
But Na everyday I dey BILL this Baba God wey dey secure my GATES
No be RICH PEOPLE dey help people; na good people money dey REACH PEOPLE 
So your closest to LG (Life is Good), is the fact that the Lord is Good
.
The LONGITUDE of a man's WORLD; sometimes hinge on the ATTITUDE of his WORDS
GRATTITUDE ought to be VOCAL beyond the MULTITUDE sphere of the LOCAL
With an ALTITUDE not just SEEN by the FORTUNATE eyes on SCENE
But across the LATITUDE of the SEA for the FORTUNE HATE too to SEE
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
.
*BÀBÁLÁWO - witch doctor (yoruba)
*BÀBÁ NLÁ WO - Which big Father (yoruba)

Post a Comment

0 Comments