Ticker

6/recent/ticker-posts

MANNING HER POST

#love_poem_for_her #love_poem_for_my_girlfriend #love_poem_for_lover #love_poetry_for_crush #marriage_poems_short #marriage_poems_for_couple #poetry_in_literature

.

I'm a TALE BULL breaking some kind of TABLE with STOREYs BUILDING TABLEs with MANNERS from ground flaws

You SINGLE dey play with SIN GLUE wey never LOST; you PRINGLE dey wish sey make dem PING YOU LUST

Slavery to wealth can switch you from a HONEST BEING into the HORNIEST BEAN for a high bidder to chop

Soji - you sef; who send you to dey HELP chop MEET comot from another person future HELPMEETE?

.

#love_poem_for_her #love_poem_for_my_girlfriend #love_poem_for_lover #love_poetry_for_crush #marriage_poems_short #marriage_poems_for_couple #poetry_in_literature

emotional guy crying because of a lady dressed like Holy Mary

MANNING HER POST - poetic gospel,poetic story,poetry,love poems,

.

Brother Soji, A CHOIR MASTER, don ACQUIRE MASTERS; but still get some GREYS wey make am depend on GRACE

SOJI SEEK help from a SURE GEE the moment he starts getting all SICKLY KONJI SURGY

As SOji hear say What goes around fit no come around; soji's "NO ACTION" quick DJ-switch go "NO ACT SHUN"

Before He find the RIGHT person to STACK later, he first find the WRONG one dey KNACK first

.

Asides the good songs that Sister FAVOUR WRITES, something else made her his FAVOURITE

Soji's Konji was IN NEED good for her HOLE, but not INDEED good for HER SOUL

Everybody called it a HOLY RELATIONSHIP, but the two knew 'twas a HOLEY relationship

Things aren't exactly what they SOUND; not every melody SOUND is musically SOUND

.

As He dey FARM her MIDDLE with his WEIRDO HOE; she sef dey FAMZ him NEEDLE like his MEIDO HOE

His sweet THICK TALK goes TO WORK looking REAL; she SWEATS from the TWERKS , no TIKTOK, only live REEL

A FELLOWSHIP with SLAYING A FELLOW SHEEP; but the SLAIN LAMB no get hand for this kind of LAMBA

The DARK concealed OTHER ROOM by friends with BENEFITS; The ARK raised ORDER ROOM for all to see it's BEEN A FEIT

.

Sister Favour THOUGHT SOJI's secret service horny TOUCH to be fire, until Holy Ghost TORCH HER

Once she enter HOTEL, e come dey be like HOT HELL; Soji start dey ghost her, as him ghost sef no fit TOUCH HER

Na so the RELATION SHIP end like TITANIC SCENE even though Soji ready continue to TIE TUNIC SIN

Even if the GREY of the TUNIC SOUL FAR, the TONIC SOLFA of GRACE melodeous enough to REACH RICHLY

.

Normal levels, na from sey FAVOUR ADMIRE SOJI like MENTOR; he ADD MYRE begin LICK her like MENTHOL

Even though Favour like as he dey chop her CORN FIERCE; her spirit dey struggle not to CONTINUE

Just like sey the CUNT IN YOU wan CONTINUE even when the CONNED TEEN KNEW the CON THING no NEW

she yarn Soji sey she wan go CONFESS her PATH; Soji CUM dey beg FaVOUR sey make she CONFESS only her PART

.

We Thank God sey Jesus Blood no be BLOOD TUNIC; Blood wey no fit just dey flow inside VEIN in VAIN

Favour don start MANNING HER POST - not the MAN IN HER POST; based on na God be GOALKEEPER

When your SOUL-MATE show, the THYME go GARNISH; even PRESSURE go VARNISH wetin PLEASURE for TARNISH

When your SOLE-MATE land, the waka go allign; even EROS go flow for VEIN enough to dodge ERRORS that are VAIN

.

Once upon a sister MARTHA wey occupy space in the heart of MARTHIAS; ready to serve his WEIGHTY LUST like WAITER

HOLEY FAVOUR don turn HOLY MARY; Julius CEASER wey be SIEZE her don turn JULIUS BERGER wey dey BEG her

He even cry sey he go DIE ontop her CROSS wey she choose to carry; even TIE and DIE sef na DIE

she counted her God given FAVOUR SCENE rather than FAVOUR SIN coz na one PIECE go PISS OFF for another TO PEACE IN

.

#love_poem_for_her #love_poem_for_my_girlfriend #love_poem_for_lover #love_poetry_for_crush #marriage_poems_short #marriage_poems_for_couple #poetry_in_literature

Post a Comment

0 Comments