Ticker

6/recent/ticker-posts

LIFE NO FIT RIP ME (01) - God tailors it all

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
.
Man wey sofri dey pursue him dream, world people don CATCH AM
Drown am like cloth, wash am; him panic, dem STATCH AM
squeeze am dry like wrapper; eyes in TEARS - dem PATCH AM
Sapa call am footmat, Make DEFEAT for carry THE FEET MATCH AM
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Big hands sewing a little being

LIFE NO FIT RIP ME (01) - God tailors it all; Money, wealth, poetry, best puns, poetic gospel,
.
The plan was to MAKE NEWS but life BREAK the news, no one to FIX AM
Giraffe neck wey dey see FUTURE choke, this FIXTURE ehn, na to RISK AM
Not WHISKY TIPSY but APC broom WHISK me to the SEA TIP dey force me SIP AM
I wish for BRISKY FRISKY without BRICKY FREAKY; good and bad - make life no MIX AM
.
Same wahala wey scratch LUKE eye don lap on TITUS THIGH dey TIGHT US
POLITIC's POLE THICK pass POLICE STICK; na hin blind ISAIAH with IZAL, TO HIRE HIT US
Dem use NEPA take OFF US -  kpai ONE-TENTH OF US; like sey death dey THITHE US
Dem chook us for BODY BAG make money jampack their offering bag like TITUS
.
In your making friends and making news, don't forget to make MONEY
You go feel sey she no get feelings for you until you press money HORNING
She go give you FUN SLOT like a Holey infilling IN FEELING the milky HONEY
SEE LOTS forming SLOTH till money enter; change to SLUTS that fast and prey on HORNY
.
Money answers ALL THINGS and makes TEENS CONTENT with it's TIN CONTENTS
Use your PALM like PALMPAY take carry WHOLE PAY pass OPAY wey no dey OWE PAY
FLARE for MONEY without  BLOOD MONEY; FAIR MONEY without BLURRED MOURNING
Still ball like CHRISTIAN OH and team with MERCY to SCORE goals of amazing Grace
.
Na who God KNIT dey NEAT; that's why I CLEAN pass KLIN - no DETER AGENT
Life can't RIP me coz God's my TAILOR; TAIL LAW no be CHARLES TAYLOR
Sey God use him NEEDLE take run wetin he NEED DO no mean sey he don NEED YOU
God SOW light for ground and REAP me for up; wetin life SCISSORS RIP, God dey SEW
.
Like MONIEPOINT, I got legit GEEZ SOURCE; MONEY POINTS to glotifying JESUS
Don't use your FAMILY like your MILLIONS - treat them better than MINIONS
Another currency are your BILLION FANS; protect them like your BULLION VAN
BUILD your NETWORK as you increase in NETWORTH; make life's WALK worth the WORK
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Post a Comment

1 Comments