Ticker

6/recent/ticker-posts

NA JESUS GANGAN GET THE POWER

#poem_for_cruise #poetic_cruise #cruise_writeup #catching_cruise #romantic_cruise #poetry_in_literature
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
.
Once ISLAND for MARYLAND, I land with some BANANA from BANANA ISLAND
She come talk sey na AGEGE BREAD I for buy based on omo aje BUTTER wey she be
based on I like I YAM THAT I YAM reach point wey people dey think sey I STEW PEAD
Me sha want pounded yam; But she give excuse sey something IDUMOTA and PESTLE
.
#poem_for_cruise #poetic_cruise #cruise_writeup #catching_cruise #romantic_cruise #poetry_in_literature
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

God of War kneeling down and Bowing before Jesus Christ

NA JESUS GANGAN GET THE POWER - poetic cruise,poetry,name puns,movie pun,
.
She later COME PLAIN begin COMPLAIN about one Mr. Julius wey be worry her for WARRI
How he still no let Victoria to treat her well for VICTORIA ISLAND
She sey she go make am KETU just the way he don make her cry except JULIUS BERGER
But Julius sef na one kind IKORODU boy wey get coconut head full of SAPELE water; 
.
Julius fit dey form Aqua man for WATER SIDE but na my BULION VAN dey run ISALE EKO
I dey smile no be COLGATE SHA; na Baba God no let me kpai for TOLL GATE SIR
If sey Jesus na LORD wey dey LOSE GUARD, I for don kpai like LORD LUGARD
Laslas man must tire like JACK BAWA; na Jesus gangan get the POWER
.
Jesus pass the MAN of STEEL; he is called the MAN of ZEAL 
I scope MENDE where MEN DEY; na him be ALPHA the A - and OMEGA the Zee
King of BOYS and the PUPPIES; the God of  the MUMMIES and the PAPPIES
This PRINCE of PEACE be MY SIRE whom the god of WAR PEACEFULLY calls MESIAH
.
The KAPPON with Odogwu KAPPINGS; him CAPRISONE no be BOBO
His blood didn't flow in VAIN; that's why today it flows in my VEINS
The chef and DON wey dey make food DONE; make market SELL pass CELINE DION
BABA wey dey LAUNCH person to THE INNER court not for BREAKFAST but to BAMBA
.
#poem_for_cruise #poetic_cruise #cruise_writeup #catching_cruise #romantic_cruise #poetry_in_literature
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature

Post a Comment

2 Comments

  1. Replies
    1. Thank you so much Benny. You deserve some badge of accolades as my fav reader

      Delete