Ticker

6/recent/ticker-posts

God POSH my speed pass PORSCHE to PURSUE

#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses
.
BUILT UP by the WORD; the WORLD can't make me BREAK DOWN 
EYE SCHOOLED by the Spirit, I'm in a different HIGH CLASS
Dem MAKE NOISE sey make I SHUT UP; as I MAKE NEWS, dem SHUT DOWN
They were Holyghost SHOT DOWN to SHUT UP when God OPEN UP wetin dem CLOSE DOWN
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses

Jesus rescuing sheep from wolves

God POSH my speed pass PORSCHE to PURSUE - gospel poems,poetic gospel,poetry,loaded rhymes,
.
On the Highway to the Most High I enjoy the sweet FELLOWSHIP
I no get SPINACH like POYEPOYE but na God dey sail my SHIP 
I no be ordinary SHEEP; na me be Jesus FELLOW SHEEP
Even the wolves no fit come in between this RELATIONSHIP
.
I dey HIGH no be by SHISHA but na the MOST HIGH be my TISHA
I dey RÌN FÁNDÁ dey YAN FÁNDÁ like a kunfu PANDA COMMANDO
I legs dey WAKANDA about like the right HAND of Jehovah COMMANDER
If no be JEHOVAH JIREH blessings, where I for the see JARA JARE
.
I no dey use man-made SWORD wey no SHARP RÁRÁ
The word of God in my mouth, na him SHAPRAPRA 
I PRAY in TONGUES like a PRO and e dey SHAPROPRO
I PREY on WARSHIPS with WORSHIP; the song for them is ÓTILỌ
.
Hunter for FINISH me in FINNISH with my FIN ISH like fishing EELS
But as Angels FALL IN, I still STAND OUT cos Jesus be my High HEELS 
it's FALLIBLE to choose VALLEY VALUABLES over the cross on the HILL
I no dey SEEK THINGS stop for SICK THINGS coz by his stripes, I HEAL
.
Taking a VIC TOUR as the VICTOR from VIC TEAM; not a VICTIM
Dem playing dirty to soil my FIFA, yet my win KLIN like sey na VIVA
THE TANGENT of DETER AGENT called sin washed not by DETERGENTS but BLOOD .
Till God POSH my speed pass PORSCHE to PURSUE and breakthrough the PORCH
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses

Post a Comment

0 Comments