#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
Church girl with Ashawo VIBES don dey sweet me like five ALIVE
I want this BURSTY BESTIE with THICK curvy HIPS and SLICK kponmo LIPS
A COOL THICK BOO wey go follow me tick the BOUTIIQUE HOT
Sweet TALKER wey THIEF my heart; personal TALKERTIVE
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
She get FAITH like FATE and Her ELEGANCE get FRAGRANCE
She dey give me JOY pass joy soap; her PATIENCE get GOODLUCK pass LUX sef
The way she sabi bend waist like CRAYFISH, Omo, e dey SHARK me
A STAR like Queen ESTHER; HER STYLE natural pass HAIR STYLE
.
E easy to HYPE her like HYPO coz She too CLEAN pass KLIN
A DIVA wey DIFFER; all eyes dey VIVA am like FIFA
I know sey this CHEF of the ORDER room wey dey get my belle FOOD FILLED
Go be the CHIEF in the OTHER room wey go get my fantasy FULFILLED
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
0 Comments