Ticker

6/recent/ticker-posts

NEXT TO ALPHA LIKE I'M BETA

As dem getting BITTER that I'm BETTER; I'm next to ALPHA like I'm BETA
God be GRINDING for my PEPPER; getting CASH inflows like a DELTA 
God cut ONIONS for their EYES using their own personal DAGGER 
I'm getting MORE STYLE from the MOST HIGH to dey GINGER my SWAGGER
.
Chess Pawn looks into mirror and sees chess king
.
When I look at me in the mirror, what I see is a BETTER ME
To come next after ALPHA, God has made that BETA ME
All because he's ALPHA and OMEGA he created a MEGA ME out of a MEAGER ME
He made a BIGGER ME out of a BEGGAR ME; and a BETTER ME out of a BITTER ME
.
God's word is the TRUTH that I look into to see the REAL ME
See as INSTANT GRAMs of God's WORD in my WORLD dey REEL ME
ABBA FATHER dey FEEL ME as him SPIRIT FILL ME make life train no RAIL ME
As the TRINITY dey THRILL ME, the sweetness of this fellowship dey RILL ME
.
Since God tipped me the BARBIE CUE I dey chop life like BARBECUE 
Sotey those wey be call me WANDER FOOL don dey call me WONDERFUL
I no be UNGRATEFUL GREAT FOOL; I'm THANKFUL my TANK is FULL
Dem crying everywhere HOT; yet, ME I COOL - that's God's MIRACLE 
.
Dem asked me why I dey FORM; I talk sey Jesus fill my Bank FORM
More money in my PURSE; my source of WEALTH no go PAUSE
I'm a god by BIRTH; coz Christ's life in me defeated DEATH 
More STEALTH and HEALTH to rule the WEALTH of the EARTH 

Post a Comment

0 Comments