Ojuju Calabar raz-raz but no fit press my NECK
Even sapa wey dey loot-loot no fit swallow my CHEQUE
Judas Iscariot kiss and vibes no be me you go PECK
Relationship breakfast no go chop over my shipWRECK
.
.
Life was STONE COLD enough to wanna lick me off like COLD STONE
Now I'm Holyghost HOT; hotter than hell - I can't be HELL OWNED
My SOLO was SO LOW ALONE that my voice needed A LOAN
But Right now tuned so HIGH by the MOST HIGH who no fit leave me ALONE
.
Devil for cover my shine like OJUJU if to sey God dey SUNGBALAJA
My face show, my shoe shine; a more GLOW ambassador than LAGBAJA
God bless my financial STATE with CAPITAL, this one pass ABUJA
I'm joy planted by RIVERS like LOKOJA; no casting downs but lifting highs than the works of GANJA
0 Comments