Ticker

6/recent/ticker-posts

SỌ̀RỌ̀-SÓKÈ GENERATION

I ready cut soap for you even if na KOGI soap
So No come quarrel with me for KWARA make wahala no add jara
If I prob IPOB, leave BOKO-NA-RAM; dat wan na wayo
Make we Jẹ́jẹ́ manage the space like LAGOS; IKE ẸJA sardine
.
#kogi #kwara #lagos #ikeja
.
Nigerian ENDSARS crowd
.
I come from UP NORTH no mean sey make I call others DOWN SOUTH
Coz you got to be NUTS UP there to treat people like GROUNDNUTS 
That the EAST is always RIGHT no mean the WEST is WRONG but simply LEFT
Na unity fit set this COMPASS; no let politicians DIVIDER us
.
#north #south #east #west
.
Dem no fit hijack us with a MILLION TOUTS; our fighting spirit is MILLITANT
Police or Army no fit intimidate us; we ready bombard them like SOLDIER ANTS
Sey our name no be ṢÓWỌRE no mean sey we no go fit ṢE WÈRÈ
An OBIDIENT SỌ̀RỌ̀-SÓKÈ Generation; our electric vibes don dey SHOCK dem

Post a Comment

0 Comments