The more I give God my TIME, e dey spice my life with more THYME
Rubbing minds with the LION; devil the liar no fit LIE ON
The HORN of my salvation get MOTTO and e loud pass MOTOR own
Talk-talk with Jesus dey BOOST FAITH; LUCOZADE you enter divine FATE
.
.
No be lie sey I FOR STRESS if God no be my FOTRESS
IF no be God wey be my REFUGE, I for turn spiritual REFUGEE
So the reason I ROCK is Becoz the Lord is my ROCK
I'm a LION when I ROAR; I am an EAGLE when I SOAR
.
Storm dey shake-shake dey do-do but the Christ in me can walk on water
Still on the move like who chop THE LIVER coz I got an eternal DELIVERER
The WORD of God don SINK in ME; so the WORLD water no fit SINK ME
E don tey wey I dey HOLD STRONG sotey I don become STRONGHOLD
0 Comments