Speaking up for my RIGHTS not to be LEFT hidden under their smelling ABIA
DJ switch on the run; I sometimes imagine what if I BE HER
Sons and Daughters of ADAM GUNNED down; what a dark ADAM HOUR
Teni sing UYO MAYO but UYO Mayor no still get action
.
#abia #adamawa #uyo
.
.
Driver wey hold steering with AN ARM, BRA; na im make am lose focus
Na so corruption dey be; now, OUR CAR don get accident
Dem don rip BAYELSA; and they did it the BANE WAY
their actions CRUDE pass Oil; more like the killings in BORNU
.
#anambra #awka #bayelsa #benue #bornu
.
Arise oh OBIDIENTS, Nigeria's call obey
Labours of our heroes past; make e no be in vain
We don carry heavy CROSS; still use am CROSS-RIVERS
Dem no still want make our face show like OJUJU CALABAR
.
#cross-rivers #calabar
0 Comments