Ticker

6/recent/ticker-posts

JIGGY PASS JIGAWA

God's the Alpha and Omega; we're the DELTA in between 
Glad to know him AS ABBA! that loves both white and EBONY
Air is costly and priceless, yet he gives us free AIR THOUGH
The Kind of love city God runs don pass just to dey run A KITTY 
.
#delta #asaba #ebonyi #edo #ekiti
.
Angry painted face
.
When we needed blood medicine he no wait make we EARN UGU leaf
He shed his blood for us when we enter GOBE state
Whether in crazy praise or HYMN O, we gats worship HIM O
With the kind of Thanksgiving wey JIGGY pass JIGAWA 
.
#enugu #gombe #imo #jigawa 
.
Wetin this naija CAR DO NA wey be sey na so so accident
For naija to fit settle, God wetin you want make KAI DO NA;
If na marathon worship plus fasting and prayer, me I CAN OH;
Because if wahala begin to drown men, what about those wey no get CANOE

.
#kaduna #kano

Post a Comment

0 Comments