Ticker

6/recent/ticker-posts

DECLARE THE WORD INTO THE CLEAR

Don't call LIES VITAL, you need the truth to VITALIZE
If you make the LIES VISUAL, that's what you'll VISUALIZE
If it is not WRITTEN, then it can't be the REAL THING
God has made his GLORY YOURS so don't declare what's short of GLORIOUS
.
.
No matter how REAL the EMBER MONTHS, I don't REMEMBER MONTHS
What I remember is the WORD; What it impacts is my WORLD 
Negative circumstances ARE LYING but na God word dey ALIGN
Life no go FAIR if you FEAR, so DECLARE the word into THE CLEAR
.
Dem dey call am SS, health wahala in EXCESS
Those wey believe dey SEE COOL CELLS take replace their SICKLE CELL
Power to log out from SAPA; it's going - poverty JAPA
Shebi na Jesus sign my BANK FORM; make una leave me make I FORM
.
God baptized me with fire; new creation I be SAINT
God cook me well like food wey don; sweet aroma I dey SCENT
Offspring of God - I be god; so you can call me GODSENT
My life no Normal like A to Z; my life na ZOA; Z to A
.
I've been TRAINED against THE TERRAIN of the FLESH; my spirit FRESH
If I mess up, God dey forgive; Even before I say "PLEASE SIR".
Sin can't rule me no more; no more a DOMINION PLEASER
God's word don BOKU for the SCENE; chop am like DOMINOS, PIZZA 

Post a Comment

0 Comments