You no fit kill my vibes; You no fit kill my vibes
I get all THE FINE vibes; I'm from a DIVINE tribe
You no fit skin my bark; my Jesus got my back
Just let dem dogs dey bark; na Jesus got my back
.
.
You no fit kill my vibes; you no fit kill my vibes
Bad energy COMMOT; positive vibes COME HOT
Na SELF-LOVE to the moon; for night my moon still shine
Sey SUN DEY, I go vibe; everyday my sun shine
.
You no fit kill my vibes; you no fit kill my vibes
You fit PARA or SHOOT; can't burst my PARACHUTTE
My DNA na MIGHT; na me be DYNAMITE
I'm rising like BLOMBOM; you no fit stop my BLOW
.
0 Comments