God bless me with DAILY MANNA; I chop am - no TABLE MANNERS
As I dey chop, my mouth dey THANK God sey e no let belle TANK
My Thanksgiving get SEASONING; wetin e no get na SEASON
E no need SEASON na; that's why it's done without CEASING
.
.
Winning dey our DNA; walahi no be LAMBA
As Christ bruised serpent head; we join the GRIN MEMBERS
We gather chop Jesus Flesh; not Dem average CANNIBALS
Jesus blood wey we drink flows not in VAIN in our VEINS
.
What a great MAN YOU ARE when God's Spirit's your MANUAL
PROBLEM wey THICK like PROBLEMATIC; solution turns AUTOMATIC
YOUR FACE SHOW - na the glory; YOUR SHOE SHINE - na the anointing
All their WAR SHIPS no go fit reach to stop your true WORSHIP
.
#kleezy_gospel
0 Comments