I got the best origin; me, I no dey talk bottles
From a house hold of legends; we no dey lose battles
If you hear them call me Ségun; it's the result of my battles
You see, if life is a game, then winner is my name
.
.
Christ and I don't stop to TWINKLE; call me his COOL TWIN
No more the ANT in the JAR since I broke out like a GIANT
I'm the living SOUL; my dad is JAH, that's why I'm a SOLDIER
At the END of the LEDGE; I keep going like a LEGEND
.
You know sey God no dey lie; na Satan be the liar
I no fear no be by chest; because of God ni Mo ti láya
Dem don't hear my voice so low, so God raised my solo higher
I don't play game of thrones but kill villains like Arya
.
Ever young, not like a weak-old; friends call me stronghold
Any opponent wey face me; hin name don turn to gonner
My bullets never abort; I am one in a "gunners"
Their knights don't last; they break, on seeing my arsenal
.
Jesus talk sey it is finished on the cross abi
So, game over; na the winner I be
Based on coach wey I get na the God wey Sabi
So let us praise like Yoruba; ó TÓPÉ, call ÀLÀBÌ
.
#kleezypen #samkleezy #wordplay
0 Comments