Hustling for the money; no time to say no thyme
Yes too much juice; too much sauce; just be careful of the source
Pepper's a kind of ginger; but not when hin pepper eye jor
Oga! Wait for your time and your curry, hin go show jor
.
.
Life na jeje, take am sofri sofri
Too much hurry-hurry, hin dey cause wuru-wuru
Take your time and your curry, hin go show
When there is life, my sister, there is hope
.
If you wait, hin no go tey, sotey-sotey
Sotey God go bless you pass Dangote
If you wait, hin no go tey, sotey-sotey
Sotey you go be the head and not the tail
.
Dem burry you for ground; all you need is time
Dem burry you for soup; still relate with the thyme
Dem burry you for water; oya rise like garri
Keep on deepening those roots and great will be your shoots
.
Endure your pain not to end all your gain
Don't give up your goal; none can take down your post
No fans to cheer you yet, still be as cool as the A.C.
Be your number one standing fan; Abeg always cool your temper
0 Comments