#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
You were too hot for me; I just had to be your fan
You fit me perfectly; that's why I call you my slimfit
If you're all I got left, then I still got my bragging rights
What's better than blood tonic; daily dose of your love tonic
.
.
As for who dey burst my membrane; you know you be the one
God dey live inside my heart; you know sey you dey there too
Me plus you go ball and party; God's the third party, making we three
Any other person na fourth party; Dem look we three halla, "Mo Fo o"
.
Bride price fit big like to pay fine; but e worth am based on you fine
All my gold will be yours based on your value don pass gold mine
You pepper like rodo; that one na sure thing
No dribble me like Ronaldo; based on you be my surety
.
I know sey I no need workout before relationship go work out
All the same I done dey workout for six-pack; not talking 2pac
So that when pikin go dey your belle; there'll be no belle competition
As six cars go dey carpark; make six-pack dey amusement park
.
Dem bees dem always jealous whenever I call you honey
For the records, I no be bee; hoodlums no fit come thief my honey
I'm king, she's queen; our love na ace, off the joker's limits
You'll read this in less than a minute but truth is I really mean it
.
#kleezy_freestyle #kleezy
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
0 Comments