Permit me to be your Nehemiah cos we got a home to build for God
Life no fit betray - e must respond whenever you speak the word
Any part whey no wan hear word, I go PETER him ear comot
Or laslas na to whip Dem Comot like Jesus do with koboko
.
.
I didn’t believe in predestination until when I met you
I go hunt for you pass Nimrod; na only you go enjoy my Big rod
Let me house you in love's arc before the end of the world
I no be Noah but I 'll build an arch of love for us
.
I no be Joseph but you coat my life with many colours
No be sey I be LOT but please be the SALT of my life
I no be Abraham but please be the SARAH of my life
Assume NOA'H's arc was Marriage, please be my pair and let's go in
0 Comments