Jesus was slain like a RAM like sey Dem use am for SALAH
Now he reigns like a LION; pass KING-KONG the RULER
Na him be the SHEPHERD wey get level pass MOLA
Wolf no fit near hin SHEEP; He go chew am for him MOLAR
.
.
God commot my APOLLO; dash me POLLO wey get COLLAR
Bad energy blacklisted; Good vibes be my TRUE CALLER
My market sef dey sell; Dem dey call me BEST SELLER
God's word dey flow - no SELAH; Holy ghost be the SEALER
.
You ain't Jericho wall; can't fall when God's your PILLAR
God dey design destiny; this one pass FILA
God don act no be DRAMA; chopping life is now REALER
ICE on my ICING; I be Hot cake - no one CHILLER
0 Comments