My love for you no get part two cause part one no fit END
The love be like BLENDER; me and you dey always BLEND
Connection wey strong pass XENDER; that's why the love dey TREND
PAPARAZZI jealous us but me I no SEND¹
.
.
My GINGER wey dey SPICE me; too much MOTIVATION SAUCE
Make Dem CLEAR road in HD for our love like CLARENCE Peters
On top the landmark of this WEDDING na love be the HEADING
Check the HEADLINES and you'll see we make the NEWS, not the NOISE
.
Make my money PARA for CITY MALL like PARACETAMOL
Cos my BOO THICK enough to buy her the whole BOUTIQUE
We agreed to DO DUBAI; what we won't DO is the BYES
The BUYS got to be GOOD forever unparted by GOODBYES
*dedicated to MI Abaga & Eniola Mafe
0 Comments