Ticker

6/recent/ticker-posts

LONGITUDE & GRATITUDE - SUNDAY VIBES

 I be God NEW STOCK full of life; you no fit kpai me like STOCK fish

High VOLTAGE haters CHARGE at me but CURRENTLY I no SHOCK

God has made me a HOT SHOT; my BALD past na BYGONE

When life wan nack me HOT SHOT; na God no let am BUY GUN

.



.

God's word dey carry COMPASS; e dey always COME to PASS

So I can't go down the SINK since me and God's word are in SYNC

Life no fit do me PLIER when my God na MULTIPLIER

Based on sey I sabi THANK, my TANKER no go fit TANK

.

The way for long like LONGITUDE if no be Yahweh CUT am SHORT

Come wide am small like LATITUDE make life no dey narrow and SHORT

E no CHEAP like KPEKERE; na him BLOOD MAP out the SHORT CUT

So spice your ALTITUDE with ATTITUDE; must never be GRATITUDE SHORT

.

#kleezy_gospel_vibes #kleezypen #kleezy_freestyle

Post a Comment

0 Comments