I no get SAMSON power; my hair no get any DÀDA
But my selling point is I got a big FATHER
So all Dem stray bullets, me I dey DAPADÀ
Cos Jesus blood don buy me life; my ÌRÀPADÀ
.
.
Ṣé you be ÌYÁ MÒPO, me sef na MOUNT ZION
I can't be your SCAPE GOAT , cos na me be KING LION
Ṣe you say you chop WITCH; ọ̀gbẹ́ni na me be WITCHER
Your juju book ain't RICHER; let me be your BIBLE TEACHER
.
Wetin I drink no be ZOBO; no be BOBO - na the BLOOD
Wetin I chop no be SUYA; hallelujah - na the FLESH
And e FRESH pass today BREAD; the BLOOD sef high me like the MOST HIGH
I remain at the PEAK, MEEK, where Satan can't reach to bring ME LOW
.
0 Comments