Devil dey do do or dare but no be me he wan dare
He jam me and talk sorry sir, sey he no know sey na me dey there
Witches write curse but he no sign am 'cos him sef no wan die
Na dem dey call me sir now 'cos I don dey make dem wonder
.
.
Devil see I be danger sign; face him crew and begin warn dem
Because the last time they tried, they lost and I won them
This injury thyme no be curry, 'cos omo, I wound dem
As dem BLEEDING to BLEED OUT, I BREATHE IN faith; no fear to BREATHE OUT
.
Dem whip Jesus make him weep; him tears don dot my Is
Jesus carry him cross take cross all my Ts
No be typing, no be hyping; proof-read am, na God's handwriting
For it is written, it is finished! Yes for real, satan is finished
.
title_credits: Ransom Aristotle
.
0 Comments