Cars for TRANSPORTER wey get good start, na Jason Statham
But in this real-life of human race; na God start am
If I start with letter 'A', I must finish like a 'Z'
Good finishing when I ball; I Sabi pass Lacazette
.
.
Whenever I look up, I see the blues in the sky
I for place my hope on CHELSEA but I kante that chance
I rather put my hopes in God make I no enter one chance
As I dey, I no dey Lukeman; na God I dey look
.
Satan got fake resources; I know where the real source is
Satan tried to juice me; I'm too much sauce than he can handle
I'm the king of the juice and I get too much sauce
Like the king of the Jews; God is my power source
.
Anytime I run things; unrivaled like Hussein Bolt
And for this my running things, I no Sabi run out of money
I get mouth like kettle; I get leg reach Ketu
I dey control Sokoto state from inside my sokoto
.
Haters racing with me watched me cross the line ahead
Opponents were hoping for a draw till I first crossed the line
Dem dey the other side of the battle line dey look me for the Victor side
One by one, Dem port come my side; now, it's over, I'm unrivaled
0 Comments