I no dey get table MANNERS when I dey chop this kind MANNA
Wetin I drink no be ZOBO; no be BOBO - na the BLOOD
Wetin I chop FRESH pass SUYA; HALLELUJAH na the FLESH
E SOFT pass today BREAD; HARD drink wey HIGH me like the MOST HIGH
.
.
I am HOLY GHOST DRUNK; I no dey take BULLETS
Satan giving me the SHOTS but him CAMERA no clear
Sitted on Christ's LAP TOP; Dem no fit SCREENSHOT my progress
I no be BATTERY but I'm charged in the HOLY GHOST
.
I no dey drink WINE in EXCESS from KEGS like a KEGITE
But drink GOD in GIGS & BYTES; call me GOGITE
Since BAD boy's gone GOD; God's been LIFE; Life is GOOD
I'm now that Jesus in the HOOD; Holy ghost Joy; that's the MOOD
.
0 Comments