Ticker

6/recent/ticker-posts

EVERYBODY GET TIMELINE

Wọ́n fẹ́ ṣe bojúboju fúnmi; but I still dey trend like Buju
Dem wan fall me with their jùjù; but I gi'them hot; mi ò w'oju
Kìnìún ẹ̀ya ti juda no fit even jẹ́káyé fimí ṣẹ̀yà
My face shoe o, my shoe shine o; no try treat me like your ẹlẹ́ẹ̀há
.
.
Lagbaja with the agbada; I no fit dey sungbalaja
No dull me bẹ́nitíò MỌ̀WÉ; endure hold up make you reach MOWE
From PLUS UP, some lives don MINUS; Google plus sef join the MINORS
I no talk sey make you no SEEK BAY but no let am land you for SICK bay
.
Enter the line make you wait - wait; your blow go carry weight - weight
No go dey thief another man curry; make life no treat you like the ALAKORI
No let  life chop you; wait for the right time to CHOP LIFE
Enter the line make you wait for your time cos Everybody get timeline; 
.
*ẹlẹ́ẹ̀há - religiously covered up lady like a masquerade
*jẹ́káyé fimí ṣẹ̀yà: Let the world mock me
*mi ò w'oju: without respect (Yoruba)
*jùjù: Charm (Yoruba)
*Wọ́n fẹ́ ṣe bojúboju fúnmi: they wanna mask my face (Yoruba)
*bẹ́nitíò MỌ̀WÉ: like a dullard (Yoruba)
*Kìnìún ẹ̀ya ti juda: Lion of the tribe of Judah (Yoruba)

Post a Comment

0 Comments