#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
I for like form commando but she too pepper like rodo
Na this kind girl fit chop rambo like sey e be ram, bro
'See hot attire o, I tire; come begin roll with her like tyre
God save me from delilah make I no fall for the liar
.
.
My brain talk say she be errors but dis my eros is bursting
She carry two blomblom for chest, omo this one is bursty
I've been wired to like tea; this one be like a boss-tea
No be sey she be the best tea but she sef wan be my bestie
.
Wahala be like Yokozuna wey enter Molue bus na
Two seconds wey she enter, na him everywhere burst na
Person wey man suppose dread, na im man toast like bread
Story of Samson on repeat; you don loseguard your dred
.
title_credits: Daniel James Oche
.
#kleezy_freestyle
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
0 Comments