God love me KOKOROKO; I dey shine KAKARAKA
No be sey na OJORO; na God give me JARAJARA
That's why I praise like M.O.G., make God smile like EMOJI
Like FIVE and SIX me and God CLOSE; open my door, no one fit CLOSE
.
.
Dose wey wan nack me KONDO; I wack dem like COMMANDO
Because God call me OLODODO; dem no fit chop me like DODO
Dem fail like OLODO; so I pepper dem like RODO
Dem no fit bring ME LOW; I like my THING MEEK at the PEAK
.
I dey catch cruise, I dey PLAY; no ISORO I'm OKAY
'coz whenever I PRAY, I dey SORO SOKE
So before you thief my SUGAR, no forget sey I hold CANE
No be sey I be CAIN but sha no end up like ABEL
.
*OLODODO - righteous <yoruba>
*ISORO - trouble <yoruba>
*RODO - pepper <yoruba>
*SORO SOKE - speak up <yoruba>
.
title_credits: Dieberuo Susan Cosmas
.
0 Comments