Ticker

6/recent/ticker-posts

MY LOVE - He died and was made sin to make me live to win

People dey ask me sey why I dey shake body,
The reason I dey joli; why I dey shake body,
I tell dem sey no worry; na because of my honey,
Na my love Jesus Christ, honey wey pass money
.
.
Na for me he come die when he leave hin throne on high
To loft me very high even far beyond the sky,
So look your neighbour eye and just try to comply,
Worship derivatives high; God's praise is the why
.
He died and was made sin to make me live to win,
Died as though he were a sinner just to make me a winner,
Oh, I'll keep on singing, I'll keep on dancing,
I'll keep on clapping, shouting and loving
.
I go dey sing dey go; I go dey dance dey go,
I go dey clap dey go; I go dey shout dey go,
Na for my love, Jesus Christ; Lord of love, my only love,
I go dey love dey go, Jesus Christ na my love.

Post a Comment

0 Comments